I fit live my life the way my religion talk am and I fit share my religion with other people wey I like?

Yes. Every pesin fit preach and share dem religion through worship like music, teaching, ceremonial event, through kind cloth wey members of one religion dey wear, if dem dey cover head, if na particular language dem dey use and many ways wey dem dey take promote their religion.[1]

All ways wey everybody they promote dem religion our law allow but the law no go gree if e go cause danger or violate rights of other people.

[1] Article 18 of the International Covenant on Civil and Political Rights C.C PR/C/21/Rev:1Add 4 adopted July 20 1993, reprinted in HRLJ 15. (1994)