If I get right to choose people wey I wan dey follow waka, i fit use the same right decide which school i wan go?

Yes. Your right to determine people wey you wan associate with also cover your choice of school wey you wan go. Abeg hear this one, go need to meet the admission criteria of the school wey you wan go and also abide by the school rules.