List of rights
My right to Life
- My right to Life (Introduction)
- I get belle, I no wan the pikin. Se I fit comot am?
- Wetin be the nyama nyama or bad tins wey if Pesin do for Naija dem go arrange firing squad for am?
- I dey reason say pesin dey follow me from village. I even see am for dream wey e dey winchi me. Se I fit just go kill am?
- Pikin wey neva reach 17 years, if e come do bad tin wey dem suppose kill am, se dem go still arrange firing squad for am as e be pikin so?
- One woman wey Oga for Court don talk say dem go kpai unto say she do ogbonge bad tin, wetin go happen if the woman get belle? How dem go do im pikin?
- If pesin sick and body don tire am, e fit beg Doctor make e chuck am injection make e die? Or the Doctor fit reason say e beta make the pesin die come chuck am the injection?
- I hear say if pesin begin wan kill me, and I kill am first, Ojoro cancel. Na true abi na lie?
- Na for which level e go reach wey police go take force arrest pesin or kill am ontop sey he no gree make dem arrest am?
- Police or Army fit kill pesin wey dey cause trouble if dem oga sey make them shoot?
My right to Personal Liberty
- Wetin I go fit get we go do me well (Sweet my Belle) if dem arrest me or put me for detention for wetin I no know
- I get right to bail wey go commot me from cell/prison?
- Wetin I suppose know if dem police sey make I write statement
- Wetin be my rights self for police station if dem arrest me?
- We no be police o. We fit arrest, beat beat anybody or kuku kill pesin wey don do bad thing for area (Jungle Justice)?
- If dem arrest me self, dem fit throw me anywhere?
- If dem wan arrest person, dem suppose use force/handcuff and arrest warrant?
- Who fit arrest pesin?
- My right to Personal Liberty (Introduction)
My right to fair hearing
- Dem fit carry pesin go court again ontop mata wey court don jail am or leave am or ontop mater wey govment don forgive am?
- Dem sey I do bad thing last year sey wetin but I do don become offence dis year. Helep me o
- Dem don setup gbege panel for me o for work. Dem fit do me ojoro and wayo?
- Wetin I suppose know if dem dey carry me go Court, Tribunal or if I dey face panel?
- My right to fair hearing (Introduction)
My right to privacy
- Wetin concern others with weting I dey follow people talk for phone or letter?
- Pikin rights: who dem suppose they live with and wetin be parents rights ontop dem pikin bcos me i dey beat stubborn pikkin wella o
- If I comot belle, no be my private affair?
- My neigbhour come take bad belle go lie to police sey make dem search my house, but dem no see any bad thing dia. I fit challenge the bad belle person?
- Wetin police dey search for motor self and why dem dey block road?
- Dem suppose search my house when I no dey for house?
- Dem fit search my house and wetin go fit make Security people come search my house?
- Dem police search me com collect my ogbonge phones and jewelries, dem no com release am after dem comfirm sey I be innocent. Wetin I go do?
- PoliceMAN fit dey press my wife ontop sey him wan search am?
- If dem wan stop and come dey search me, no be sey dem wan fall my hand or dey try me be dat?
- My right wey sey make anybody no pokenose to my affairs (Privacy)
My right to freedom of thought, conscience and religion
- If na my rights to worship wetin my mind tell me, I fit join dem secret society?
- Tell me o. church or mosques fit open school dey teach people their religion?
- I fit live my life the way my religion talk am and I fit share my religion with other people wey I like?
- I fit change my religion or belief anyday I want?
- I get right to practice religion wey I like?
- Wetin be my feedom self on top wetin my mind dey yarn me to dey worship?
- My right to freedom of thought, conscience and religion (Introduction)
Freedom of expression and the press
- If we dey write as we like, open our mouth like basket, weting we no suppose write or do make gbege no happen?
- Abeg, dem fit ban we common people sey make we no dey get tori for any radio, television, paper, blog, magazine again?
- People wey get Televison, radio, magazine, blog, paper dem get right to dey bring tori for people domot?
- I be journalist o. Dem fit use force sey make I mention pesin wey give me tori ontop wetin dey happen for obodo Nigeria?
- Dem no write ‘Press freedom’ for our obodo Nigeria constitution o. You sure sey we journalists dey cover to do our job so?
- I fit own Radio, Tv station and newspaper or magazine?
- Freedom of Expression and the press (Introduction)
My right to assemble peacefully and associate
- If I be Army or police, I fit join workers union dey fight for my interest and we fit go on strike too?
- This right to choose people wey I wan de follow do things go fit allow me to form or join workers union and dey fight for my interest ‘Solidarity forever’ dem?
- This right to choose people wey I wan de follow do thing go fit allow me to form political party or join a party if I wan do politic?
- Which kain group pesin no suppose join for Nigeria wey go fit bring gbege?
- Na by force to join local association for market, village dem?
- If na my right to choose who I wan be with, I fit run commot from marriage wey e fit take my life if I no quick waka comot?
- If I get right to choose people wey I wan dey follow waka, i fit use the same right decide which school i wan go?
- If I get wetin dey vex me, I fit protest?
- My right to assemble peacefully and associate (Introduction)
My right to freedom of movement
- Wetin go fit happen we dem immigration no go gree make a visitor enter Nigeria or pursue foreigner comot from Nigeria make e dey go him country by force?
- Who dem go fit carry or pack like Sandine comot from Nigeria go answer gbege question for another country and how dem dey take do am?
- Wetin I fit do wey go make dem govment seize my travel passport?
- I wan go dem ECOWAS counties. Dem talk sey I no need visa, wetin I suppose know before I travel?
- Dem fit collect my passport wey I dey take travel make I no see am again?
- If I wan comot from Nigeria self, dem fit stop me?
- As Naija pesin wey full ground, dem fit pursue me commot from my country?
- I be Naija persin o, dem fit block me make I no enter Nigeria, my country again if I dey come from obodo oyinbo country or any place?
- As Naija pesin, I get right to dey live for any area wey I like for Nigeria?
- Wetin be dem Driving offences and penalties for Nigeria
- My right to waka about as I like for our obodo Nigeria
- My right to waka dey go as a like (Introduction)
My right to freedom from discrimination
- Because dem born me outside marriage, I wan know if law protect me and people wey dem dey call Osu caste?
- Dem fit dey hate pesin on top sey he get opinion ontop political mata?
- Wetin be my righst if people dey do bad bele for me because I get my own religion?
- Wetin be rights of women on top culture, burial, native tradition mata or when time reach to share property?
- Dem fit do me bad bele bcos I be man or woman, or becos I waka come from one area or tribe?
- My right to freedom from discrimination (Introduction)
My right to property
- Wetin be my rights sef as Landlord for Naija?
- Wetin be my rights sef as Tenant for Naija?
- Put me tru abeg: I wan buy property. Which five (5) document the property must get?
- Helep me o! My land get oil, plenty mineral resources. Govment wan take am o.
- If a Governor go do ojoro collect my property go give him family member, friend or use am, I fit challenge am sey I no gree and collect my property back?
- Govment fit collect my property from me?
- Pesin wan sell dem family and community land for me o. Abeg, yarn me wetin I suppose know make I no enter gobe?
- My right to property (Introduction)
Women, Girls and Children Rights
- Introduction
- If dem dey bater (beat-beat) wife or dey torture am
- To dey marry girl or give small girl wey no reach age for marriage (Early/ Forced Marriage)
- Raping a woman or girl
- Child Defilement
- If pesin comit incest with a woman or girl-child
- Sexually harassing a woman or girl
- Sexually exploiting or enslaving a woman or girl
- Sexually abusing a woman or girl (Slavery or trafficking)
- Exposing a woman or girl to forced labour
- Child Labour
- Stalking or intimidating woman or girl
- Sexual abuse and exploitation of a child
- Corporal/hard punishment for children
- Female Genital Mutilation & other harmful traditional practices
- Harmful Widowhood practices
- Chat Lawyers
- Support Services for Women, Girls and Children